The Fia Crooner, OBO baddest Omo baba lowo done finally agree to serve Naija ooo.
NYSC Davido na be the current trend now o. Omo, before Davido agree to serve naija, dem him get plans.
The story reaching us on our naosusucare pidgin news be say, The Assurance and porsche buyer for chioma done finally agree to go for NYSC and na Lagos State him dey serve.
For this article We done change Davido to NYSC Davido because we nor know who go pay who.
But that na pure Waiyo and Ojoro because NYSC Davido na lagos him dey live all he life. Why NYSC Davido nor come serve for Original Warri make him eat better Banga Soup and Starch so that chioma go learn how to pand banga and make smooth starch.
Chioma Drop out
Wetin come dey pain many people be say, Davido finish school why Chioma na drop out? He concern una if Chioma na Drop out?
How many of una get multi million naira contract or get 45 million naira porsche. Chioma belongs to the kitchen and the other room.
Also, Who tell una say Chioma get future like Kemi Adeosun? or Why una feel say Chioma Wan pursue political carrier when she know say na the other room na be her full career after all she sabi cook pass many people grand mama.
All we know for now be say, Chioma like many other women their life and career na for only two places: kitch and the other room.
How much Dem Wan pay NYSC Davido
So another school of thoughts dey Wander how much dem wan pay Davido. How e take concern una. If davido drop account den them go pay am the same money because after all na federal pikin Davido be now.
But NYSC Davido need to dey wait for allawee to come like every oda corper before him go buy things o because na pure waiyo if Davido live above him Allawee.
Una know say free money na sweet to spend pass?
I sure say Davido go show him alert when he go receive the 19800. But that alert go spoil him digit sha but the good news be say na new account NYSC go open for NYSC Davido Sha.
Twitter done go crazy with NYSC Davido
This news na joke o. To avoid kweke and adheriho.
Its quite funny.. But its a good one because u never know when u go need am. After all him family dey always be senators
Hello there,
My name is Aly and I would like to know if you would have any interest to have your website here at naosusu.com promoted as a resource on our blog alychidesign.com ?
We are in the midst of updating our broken link resources to include current and up to date resources for our readers. Our resource links are manually approved allowing us to mark a link as a do-follow link as well
.
If you may be interested please in being included as a resource on our blog, please let me know.
Thanks,
Aly
We are interested. Thanks for reaching out
Usually I do not read post on blogs, however I would like to say that your blog is very pressured to read! Your writing style has been amazed me. Thanks, very nice post.